Quote:
Originally Posted by ddizzle
ha ha...send am...i get photos well well...make i shw my counterparts for work sey no be tree we dey live oh...omo! i go post am....lagos is bunz...im even with my true UNITED FANS we lost our voices cause of sundays match...or was it saturday sef? we taking over got a couple of events im going too...as well omo eko ti de......
|
..abeg pim me ya email addy

and btw..i called the pyschic hotline..dem sey Manure go lose again before the end of the year

Pa