Quote:
Originally Posted by Field Marshal
Chineke nnam o!  U no hia di ting i tok well well! I tok sey my world no fit balance unless u dey insai ram! Tru to mai godu! Seniore rita, u sabi sey u be mai onle chikito and me ya papi!  Com tok to me in awa language of LUV! Spanigbo!
|
lmao

FM i swear you no well.............anyway i just wanted to confirm what i heard was correct you were five seconds away from getting banished to the couch tonight.