Quote:
Originally Posted by Simisola
We know u do, especially now dat he's becoming a local celebrity. 
|
Quote:
Originally Posted by olofofogal
u like am now as e dey national team?
|
Na una sabi o jare! I say i like persin...hehehe...infact y am i even trying to justify myself here....
ZENKE my Bruoda! God go bless ya feet! Make you score plenty goals for ya people oh!