Quote:
Originally Posted by bluestocking
Abeg na which day Arsenal and Man U come become mates now? Arsenal wey never fit get dem selves together, na im thier fans dey run thier mouth here? Wonders shall never end!
|
thank you jo! arsenal ko....bulletproof ni!
