Quote:
Originally Posted by zenke
Bros na me be this! i don answer ur call 
|
...AAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAH...MAIGIDA ZENKE!MY VERY OWN ABURO...HOW FAR NOW?

I STILL GIVE MY KUDOS REGARDLESS O...though I think U could've used a better 'supporting cast' if U sabi wetin I mean...but all the same..na U biko!

@ least una try well well pass dat nonsense caning wey SE go receive for Ghana hand...dat one go take me one year to recover from..and dat even na if we meet dem...
Pa