Quote:
Originally Posted by Peaches
but the super eagles are terrible 4k ups sha!
|
Peaches when you begin follow soccer? I beg go "Beer Parlour" forum and leave here for us wey know wetin we dey yarn about...
As for you madden your head no dey house...