Quote:
Originally Posted by Peaches
Ehn! Ehn! Na Van Wicker! Nonsense!
You know there's a mixed race in the national team. What's his name now o...??? 
|
..George Abbey?Osaze Odemwingie?I believe na Abbey U dey talk becos Osaze na real waffi boy wey dey chop garri...Abbey look like sey dat one na Quaker Oat pikin..

.those are the only two resident Oyibos wey get for Supa Eegus..