Quote:
Originally Posted by paj
..hahaha...Olboy..shey U know sey after the world cup some mumus for MLS begin copy am?..well..except for the dogpeeing portion of course   ..I go go look am again when I reach house...make these bomboklat amebos here no go 'fo' on me.....I hope also to see Celestine Babayaro's "MadCow" celebration there..(after scoring on Argentina in the Olympics Final)...btw..do U remember Rashidi Yekini's goal in the world cup opener?The one wey E run enter net,grabbed the net,begin shake am and started mouthing off some words?  .... some Yoruba peeps begin talk sey na incantation wey E dey do..sey he was thanking the Jujumen wey make am possible
Pa
|
LOL!!! Talk tru?!! I remember dat one oh!!