Leggy, inlaw issues are very delicate and as i neva get experience make i no go worsen situation but emmm....maybe u shld go to a friend's house in the morning before he comes over and come back late evening when he must have gone...tell him ahead of time say from henceforth, u dey carry ur baby go check-up now? and say the doctor said u shld be coming everyday until further notice, abi him wan follow go dat one too?
@funmo u funny o....dem say fire on d mountain-run, u still dey ask wetin cause the fire...lmao
@sidney....ur own na serious problem, u need paracetamol, u no well at all o..