Quote:
Originally Posted by sidney
Is she a street vendor?  Funmo! Take ya time!!
Wheda na stout or fan-fan she dey drink, how dat one go assist am make im commot in father-in-law wey resemble FM? 
|


sydney dont kill me o.dont let the man think i'm laffing at him abeg