Quote:
Originally Posted by Abike
Leggy sweetie, I really cant give much of USEFUL advise in this area, so please pardon me while I release some laughter from some of these answers...
@ BB!... @ Bold...bwhahhahaaaaaa
@ 2nd highlight..."occupy her hubby?" Like when Christ said, "Occupy till I come?" 
|
My sister, she dey slack for she job na hin dey come affect our Leggy anyhow, anyhow. Dis na like dose people who go come drop dem unruly chilren dem for your house while dem dey enjoy peace of mind for dem own. LAI LAI, na she marry am, na she sabi wetin to do witam because obviously Leggy don tire! Even after the pickin don sleep, our gialllll no fit even watch small Dr. Phil, wetinnnnnnnnnnnnnnnnn?! In fact, dem dey advise new mothers to sleep when the pickin' dey sleep to get rest so when hin wake up and here it is the woman no fit close eye because somebodi leave him job, dey collect money and get time to travel. Make him call travel agency, o haba!


