Quote:
Originally Posted by tam-tam
I dey o! Just goin thru my own wahala and from myfamily. Like most people have said, it's a tough one.
|
Me sef dey go through wahala from my wife. She beats me and makes me sweep the floor, cook the food, wash the clothes like say I be boi-boi. Make una help me b4 I quench o. Leggy, you get vacancy for dat couch?