
03-30-2008, 07:02 PM
|
 |
Naija Ruler!
|
|
Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 20,209
My Mood:
Thanks: 3
Thanked 47 Times in 39 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Mojames
Leggy, inlaw issues are very delicate and as i neva get experience make i no go worsen situation but emmm.... maybe u shld go to a friend's house in the morning before he comes over and come back late evening when he must have gone...tell him ahead of time say from henceforth, u dey carry ur baby go check-up now? and say the doctor said u shld be coming everyday until further notice, abi him wan follow go dat one too?
@funmo u funny o....dem say fire on d mountain-run, u still dey ask wetin cause the fire...lmao
@sidney....ur own na serious problem, u need paracetamol, u no well at all o.. 
|
..then the friend go dey write about Leggy for NR...
__________________
....Perception Is Everything....
Pa
|