:
Quote:
Originally Posted by Simisola
ABeg, which kain yeye NTA? AIT is IT ojare.
|
Go away! NTA dey try O jare.....shebi I still dey follow up APPRENTICE AFRICA even from yankee here, rooting for my babe Eunice!
Why AIT sef no wan enter COMCAST cable TV line up!! Chai! And I get invitation O! If to say I still dey Naija now I for dey there live strut ma yown Red Carpet too!

Home, here I come!! Yankee don too boring, naija is HOT!!! No boring moment!