
04-26-2008, 06:23 PM
|
 |
Naija Ruler!
|
|
Join Date: Dec 2003
Location: Right Thurrrr......
Posts: 13,359
My Mood:
Thanks: 30
Thanked 24 Times in 19 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Angelsty
:
Go away! NTA dey try O jare.....shebi I still dey follow up APPRENTICE AFRICA even from yankee here, rooting for my babe Eunice!
Why AIT sef no wan enter COMCAST cable TV line up!! Chai! And I get invitation O! If to say I still dey Naija now I for dey there live strut ma yown Red Carpet too!  Home, here I come!! Yankee don too boring, naija is HOT!!! No boring moment! 
|
lol
__________________
I am what I am.
|