na the fear of money wey dem go lose make them apologize thru YORUBA MAN!!! Igbo man for no gree do this apology O! Cos hin know say hin people go cut hin head!
The stones and sticks starts flying at the mention of yoruba hee hee hee
And na why we dey blame BA sef? The money our leaders dey embezzle and tuck away in the UK alone sef is enough for us to have our own Nigerian Airways with fleets of state of the art planes!!
Why naija crook no go kukuma steal the money and invest am inside naija? No be say EFCC say efficient or say anybody can force the likes of Babangida and Abacha family to return lall the stolen monies?! hisssss