|
Ok naw, I don read am, men O men! These people will soon ban Africans from traveling with suitcases to avoid lawsuits! ha ha ha
So, mama Caro can just pack Okporoko inside suitcase and later claim say na Gold and diamond dey inside abi? Chai! Dem airlines don enter wahala! And dem can sabi lost luggage! Just as out of 7 suitcases, na only 3 follow me reach home when I been travel! But when I vent on them Eh, nobody tell them to get my couture dresses back! na me
for dey collect that check naw sef! Yeye BA!
|