View Single Post
  #6 (permalink)  
Old 05-07-2008, 12:31 PM
Mojames Mojames is offline
youwillbeok!!!
 

Join Date: Apr 2004
Location: United States
Posts: 1,253
Thanks: 1
Thanked 6 Times in 6 Posts
abeg make all dis 419 pple carry their wahala go anoda state o....na dem dey make Nigerians in MD/DC/VA area look bad ...persin no fit cough without being a suspect ni!! wetin sef? u wan buy car, if your name resembu naija, na so dem go do ur own credit check specially, u wan buy house, oh...dem go verify ur whole life, remain to go your village go check whether your mama maiden name na true...nonesense...
__________________
..Time is a companion that goes with us on a journey and reminds us to cherish every moment, because they'll never come again. What we leave behind is not as important as how we lived...
Reply With Quote