View Single Post
  #7 (permalink)  
Old 05-07-2008, 12:39 PM
bintin bintin is offline
Nigerian Movie Buff
 

Join Date: Apr 2008
Location: US
Posts: 22
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
Quote:
Originally Posted by Mojames View Post
abeg make all dis 419 pple carry their wahala go anoda state o....na dem dey make Nigerians in MD/DC/VA area look bad ...persin no fit cough without being a suspect ni!! wetin sef? u wan buy car, if your name resembu naija, na so dem go do ur own credit check specially, u wan buy house, oh...dem go verify ur whole life, remain to go your village go check whether your mama maiden name na true...nonesense...
Na true talk you yan oo. U neva jam the special machine wey dem invent for 9ja people for airport. Some people jus dey mess show for others. DMV na home for plenty naija wey get good character and I be one of them. Naamean.
Reply With Quote