Quote:
Originally Posted by Meddeen250
Nnam, I suggest you think again. I've never lost a monetary bet in my life. As a reasonable friend, I'll give you some time to think about your impending economic loss.
If you insist on beting, we could start at $100.
|
Olboy..I no wan mai E come be like sey na becos U owe me dem evict...make we keep am @ amount wey U fit afford:$50 .Btw..I want mine in single $1 bills...so E go dey pain U as U dey count am gimme

I get strippers wey go appreciate my newly earned wealth
Pa