Quote:
Originally Posted by paj
Olboy..I no wan mai E come be like sey na becos U owe me dem evict...make we keep am @ amount wey U fit afford:$50 .Btw..I want mine in single $1 bills...so E go dey pain U as U dey count am gimme  I get strippers wey go appreciate my newly earned wealth
Pa
|
$50? But that's like £25. Why would I want to be involved in a £25 bet? 
It's $100 or no deal.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|