Quote:
Originally Posted by Meddeen250
I want to give the bet certainty. Your offer to have a bet with me must be specific, precise and capable of being accepted. I need a final confirmation post on this same thread, stating all the terms and conditions. I know $100 is a lot of money for you, so I want everything sorted. $100 or no deal. 
|
...I laff....becos U just land gig as Double Decker mechanic now U tink sey U be billionaire shey?

no problem...I no care if na Buckingham Bobby pocket wey U go pick pay me..JUST BEGIN GATHER AM!

I no get time to dey go open multiple threads for kwehkweh moni....cause the way wey ya eye dey hard for dat money na like sey U don dey plan ya xmas around am : gnash
Pa