Quote:
Originally Posted by paj
...I laff....becos U just land gig as Double Decker mechanic now U tink sey U be billionaire shey?  no problem...I no care if na Buckingham Bobby pocket wey U go pick pay me..JUST BEGIN GATHER AM!  I no get time to dey go open multiple threads for kwehkweh moni....cause the way wey ya eye dey hard for dat money na like sey U don dey plan ya xmas around am : gnash
Pa
|
Dude no need to open multiple threads. Just state the terms and conditions in a new post (not thread), and I'll accept and everyone (including Pete & Proudly) will be the witnesses.
I just don't trust you dude and I need to be sure I'm gonna get paid

.