View Single Post
  #7 (permalink)  
Old 05-10-2008, 12:12 PM
bintin bintin is offline
Nigerian Movie Buff
 

Join Date: Apr 2008
Location: US
Posts: 22
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
Quote:
Originally Posted by sidney View Post
If you see this boy on the street? Run... He has a gun and is going to rob you!
Aba, how dis small boy go rob you! If you see am, rob yourself and donate your belongings before im reach your side ooo. Oh boi! Na dis kind guy dem dey call John Bull. Umbog! na so prison yard dey call em oo. I know say soon, yankee go dey build prison for inside moon cos dis one wey their prison don full before dem build am.
Reply With Quote