View Single Post
  #10 (permalink)  
Old 05-10-2008, 03:49 PM
paj's Avatar
paj paj is offline
Naija Ruler!
 

Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 18,861
Thanks: 3
Thanked 33 Times in 27 Posts
Quote:
Originally Posted by bintin View Post
Paj, God purnish dat your ur punishment oo. lol. na wich one u dey soo! d guy don punish im self. im say no video games for one wk. u no see say yankee to spoil pikin. im don know his punishment. Chei
...oh...video game go dey well well....FarmHand IV..when E reach Fiditi and E begin take bare hands uproot cassava all summerlong....tufiakwa...dat na one fearless gangsta in the making right dia..extreme measures required...heck...even while in Nigeria I go give am one free week to spend inside Kirikiri and see how real gangsters dey...nonsense rubbish

Pa
__________________
....Perception Is Everything....

Pa
Reply With Quote