Immigration Raids On The Rise.
...Each time wey I open Washington Post there's always news about to raid somewhere or anoda....so I just wan beg una,if U sabi pesin wey im dey work for where Homeland Sekuriti don dey either put eye or scrutinize,ask dem to fashi di job and comot quick becos dem dey come.Prince William and Fredericksburgs counties for the DC/VA area here has been saddled with raids...and then I read the other day about some town in Ohio abi na Iowa wey dem raid and catch like 390 in one swoop.....so....abeg...watch ya back..
Pa
__________________
....Perception Is Everything....
Pa
|