Quote:
Originally Posted by bluestocking
No mind Paj, e wan dey use yeye logic here. No worry, i volunteer to be your witness, if im no pay up and you sue am.
|
...wetin ?instead of to advise Medeen to do the honorable thing and withdraw the yeye bansheeing when everybody know sey to make a valid point on soccer betting U the spread must include the likelihood of PK's....the guy wan use head for me and I no go gree am
Pa