Quote:
Originally Posted by becky-white
say we no fit do well for nations cup no mean say we no fit trash ghana,civ,including your superdelegates of cameroun someday...,,and i think the time is now so whoever crosses our way now, dem go hear wien,,,,.........
|
..leave am make E still dey yan dust about a Naija team wey all of us know sey wiff dat idiot oyibo as coach dem no go do much...when Naija begin do yanga ontop grass na im be sey all opponent go chop bulala.....and to even show sef some of our best players have not featured recently O!Chidi Odiah is back from injury(one of our best players,possibly the best Right Full back in Africa..yes...as good as if not better than CIV's Eboue),Martins dey injury...and Odemwingie never see action...Apam was still in France(I think he's better than Nwanneri) and Shittu is also injured....Chris Obodo is also nursing injury and will be back soon...I tell U..my belle dey sweet like sey I use honey rub am


Pa