Quote:
Originally Posted by audrey
and we go see how Meddeen go enta hia again.Abeg make una give dem small chance, once in a life time. I wan make dem make history too. 
|
..see..dis na how U go sabi those who dey fear...U don see am wiffya korokoro eyes wetin the Super Eagles fit do when dem really wan tap....and fear dey catch U....and guess what:What haven't even started playing well yet!Let this team build some chemistry over time,and let us define the first 11?Hahahaha....Cameroon go begin ask for walkover instead of to play us

BTW..do U realise Cameroon's team is AGEING?????Rigobert Song is like 80 years old...Geremi's like 75...the only guy I fear inside cameroon na Eto'O...that M*%*%^F is one hell of a footballer...one of my favorites though he plays for a team I don't like..but U can't help but admire his brand of football....the rest na a bunch of plantain eating wastepipes


Pa