View Single Post
  #11 (permalink)  
Old 06-04-2008, 08:02 PM
audrey audrey is offline
just beautiful
 

Join Date: Dec 2004
Location: usa
Posts: 1,897
Thanks: 0
Thanked 8 Times in 8 Posts
Quote:
Originally Posted by paj View Post
..see..dis na how U go sabi those who dey fear...U don see am wiffya korokoro eyes wetin the Super Eagles fit do when dem really wan tap....and fear dey catch U....and guess what:What haven't even started playing well yet!Let this team build some chemistry over time,and let us define the first 11?Hahahaha....Cameroon go begin ask for walkover instead of to play us BTW..do U realise Cameroon's team is AGEING?????Rigobert Song is like 80 years old...Geremi's like 75...the only guy I fear inside cameroon na Eto'O...that M*%*%^F is one hell of a footballer...one of my favorites though he plays for a team I don't like..but U can't help but admire his brand of football....the rest na a bunch of plantain eating wastepipes
Pa
you forget how Naija chop gari last caf tournament. Una don already divorce Ghana and Meddeen e Almighty IVORY COAST. Tell me , why you love salone sooo? Na dey your wife commot?
Reply With Quote