View Single Post
  #12 (permalink)  
Old 06-04-2008, 09:29 PM
paj's Avatar
paj paj is offline
Naija Ruler!
 

Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 19,998
My Mood:
Thanks: 3
Thanked 44 Times in 36 Posts
Quote:
Originally Posted by audrey View Post
you forget how Naija chop gari last caf tournament. Una don already divorce Ghana and Meddeen e Almighty IVORY COAST. Tell me , why you love salone sooo? Na dey your wife commot?
....excuse me...we comot for quarterfinal fielding a haphard team poorly picked by a clueless oyibo...wetin U expect?Eniwe..I'm glad sey Medeen no like Naija..because any team wey Medeen like dey end up chopping serious cane..see how Ghana whoop IvoryCoast like tief...
__________________
....Perception Is Everything....

Pa
Reply With Quote