Quote:
Originally Posted by saloneguurl
which one be all of una own sef Paj and co. Why are u all ranting and raving about tings wey nor concern una sef? We go surprise all of u peeps. Oya Medeen where are u when u are needed urgently?
|
...bia..Creolewoman...even Medeen sabi the inevitable when E see am which is why im dey in a permanent condition of SHARRAP right now...

the most he can hope for is a respectable loss...like..no more than 4-0 in favor of Naija...I mean...he vividly witnessed the Owambe Soccer wey Naija dey play recently and see sey Saro no stand chance

.Honestly...the players were dancing so much around the Bafana Bafana the crowd almost left the stands to come begin spray dem moni....

...btw..Salongurl..U know..if U wan jump ship and into the Naija bandwagon to support the Super Eagles against Sierra Leone its not too late O...