Quote:
Originally Posted by Abike
Audrey Audrey!
after you na you......am sure you'll say na Michele Obama be im lawyer, perhaps, na she advice him make im buy that house sef!   
|
no abeg. how far sis.just imagine pesin wey not get $20 million for bank dey stay for $10million dollar home with seven cars. I mean very expensive cars. when him be dey parade E mansion for MTV cribs him be remember foreclosure?. dat e ear wey Mike tyson t bite tam off go beggin dey hear now. I don talk my own