Quote:
Originally Posted by bintin
Na waa oo paj, so na monkey post make you discover your talent. All this year, you no no say u be good midfielder. I beg, remember say monkey post skills different from the real soccer oo. I wish you best of luck oo, make you no break bone for field oo.
|
...U know...coming from pesin wey no dey even make substitute bench..U get mouth sha...

na which sport U sef fit play sef...ten/ten?Suway?abi na Snake and Ladder?