Quote:
|
Alaaworan biko follow me talk o. All this kindda ignorant generalisation dey tick me off. Me self no understand wetin she mean by that.
|
make una no vex with am ohh! just try bring am over to our system of mutual respect and expression of meaningful opinions. Thats the Naijarules tradition