Quote:
|
Originally Posted by leoghana
This is very engaging stuff! Khami,you have a very fertile imagination.
But i no find my character in this drama now,why?
|
Thanks!
Nnam no be my fault say u no dey o! We actually post a thread requesting for anybody wey wan join to write him name. U sabi say I no fit jus put anybody name like that without im permission... Beti now casting don close