Quote:
|
Originally Posted by khamileon
Where is 4SATAT????  no worry I go soon post am!
|
dahling mi!
abeg, no fex! na stress wey surround me. But dem dey come, God dey pursue them far!!
I promise you, I go read the whole parts today!
Then post my praise/yabis