NR,
after months of being away. the prodigal daughter don return. How una dey?
NR,
after months of being away. the prodigal daughter don return. How una dey?
Fm, what is that? am not in the mood for a fight ok?
Good, then dont invite anybody to our mansion
Abeg oh. Me i no wan trouble. My mama talk say the person wey dem break coconut for im head, no go fit defend imself. I am a lover not a fighter. Aunty folashade, no vex, u know how some guys dey take look for trouble. Fm, if u wan make am jealous, this is not the way to go oo
very good girl! with this behaviour, i think i can consider u being my rival!
didnt my man invite u to his house?