Quote:
Originally Posted by audrey
Abeg make una no vex.Make we pray say make America no muda our women tomorrow. we go reverse di scores ooo 
|
AUDREY! Abeg! I tek God Beg u o? Mek u nodey gii dis ya news witiout battery for hia o!

I sabi sey u go happy propa if Naija loss de match, But to predict awa down fall even B4 de match bigin dat wan i no fit undastand.

Look for
FIFA website, Nigeria dey Play America timoro o! And de date na September 18, 2007. See group B, Match #19, u go sabi sey U dey 1 full day ahead of awa match witi America o!

For ya Information na
England VS Argentina na de match u bin dey watch. Abeg know ya countries and dem colors too!!
To Correct dis ya yeye mistake and appease mai anger I wan mek u surrender dat ya supple, luscious and sexy body to me for mai full indulgence for 48hrs witout eni resistance odawaiz na trobul dey com ya way o!