Quote:
Originally Posted by audrey
Abeg make we all join hands in prayers so dat make Ghana no cari anoda 4-0 ooooooo.that Ghana team dem really sabi pass ball, but no body no dey for scoram. Me I don already start my prayers ooooo in Jesus name I pray AMEN 
|
Audrey, I don't understand your post oh! The heading reads Ghana 4 and Norway 0, so how can Ghana carry another 4-0? Abi na me no dey hounderstand?