| Nigerian Sports, African Sports, World Sports and Outdoor Life All sports, including Hunting, Fishing, Hiking, Biking, Boating and extreme sports |
 |
|

02-18-2008, 06:12 AM
|
 |
Naija Ruler!
|
|
Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 19,454
My Mood:
Thanks: 3
Thanked 38 Times in 31 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Me broda nor men dem ya den wan try for sabi we yone tok but usai e go comot bad pan dem  
|
..
__________________
....Perception Is Everything....
Pa
|

02-18-2008, 07:57 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Me broda nor men dem ya den wan try for sabi we yone tok but usai e go comot bad pan dem  
|
You lef dem. Dem feel say anybody kin just wake na mornin en begin tok krio.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-18-2008, 07:58 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
|
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-18-2008, 06:42 PM
|
|
I AM JUST ME
|
|
Join Date: Feb 2008
Location: somewhere
Posts: 85
My Mood:
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
|
|
|
naija will go there and do what they were suppose to do in ghana WELL i am very sure of that........
|

02-18-2008, 11:28 PM
|
|
Oodua4life
|
|
Join Date: Apr 2004
Location: Cali
Posts: 5,082
Thanks: 0
Thanked 14 Times in 12 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Me broda nor men dem ya den wan try for sabi we yone tok but usai e go comot bad pan dem  
|
O gudness!! Na which kind pidgin u dey nak so??
Una like am o una no like am o, it has been written that you guys will hear wien xce 10....on the green grass!!
|

02-19-2008, 04:16 AM
|
|
Master Group
|
|
Join Date: Sep 2006
Location: Berlin-Germany
Posts: 1,395
My Mood:
Thanks: 64
Thanked 47 Times in 38 Posts
|
|
Meddeen and Salonegal,no how wey fowl go ever grow reach goat
__________________
IT IS BETTER TO DIE FOR A CAUSE THAT WOULD LIVE THAN TO LIVE FOR ONE THAT WOULD DIE
|

02-19-2008, 04:26 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 484
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by Papino
Meddeen and Salonegal,no how wey fowl go ever grow reach goat 
|
Papino na u yone u de tok o wetin we know na im we know. wey the hour fit the clock una go sabi we saloneman dem
|

02-19-2008, 07:45 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by kolinzo
O gudness!! Na which kind pidgin u dey nak so??
Una like am o una no like am o, it has been written that you guys will hear wien xce 10....on the green grass!! 
|
You nor suppose to dey hear di kind pidgin wey we dey nak.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-19-2008, 07:49 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Papino
Meddeen and Salonegal,no how wey fowl go ever grow reach goat 
|
We shall see.
There's something about Nigeria, Ghana and Freetown. Both teams tend to struggle when they go there.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-19-2008, 07:50 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Papino na u yone u de tok o wetin we know na im we know. wey the hour fit the clock una go sabi we saloneman dem 
|
Me sister how u do tiday? 
Dem say una dey enjoy di light. Ah gladi for una o.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-19-2008, 09:01 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 484
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
Me sister how u do tiday? 
Dem say una dey enjoy di light. Ah gladi for una o. 
|
me broda ah de do fyne o. papa ya we de enjoy am nor good nor bad. ah kin forget sef say na africa ah de sontem den de. tell god tenki o man life go long now
|

02-19-2008, 09:03 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 484
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
|
Meddeen ow di body? ow oba yanda?
|

02-19-2008, 09:21 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
me broda ah de do fyne o. papa ya we de enjoy am nor good nor bad. ah kin forget sef say na africa ah de sontem den de. tell god tenki o man life go long now 
|
Ernest Koroma dey try for una o. Ah hope say nor to first time e dey make.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-19-2008, 09:22 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,626
Thanks: 65
Thanked 43 Times in 36 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Meddeen ow di body? ow oba yanda?
|
Di body nor bad o. Di weather don dey bette small.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

02-19-2008, 10:22 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 484
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
Ernest Koroma dey try for una o. Ah hope say nor to first time e dey make.
|
ah nor feel so o cos u know say we get 2 brand new generators- one for d east and d other for d west wey de add to the present generators. na d bills nor mor pple den for pay for sustain the light. ah gladi wey d weather don better.
|
 |
|
| Thread Tools |
|
|
| Display Modes |
Linear Mode
|
Posting Rules
|
You may not post new threads
You may not post replies
You may not post attachments
You may not edit your posts
HTML code is Off
|
|
|
All times are GMT -4. The time now is 08:26 AM.
|