| Nigerian Sports, African Sports, World Sports and Outdoor Life All sports, including Hunting, Fishing, Hiking, Biking, Boating and extreme sports |
 |
|

02-19-2008, 10:34 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
ah nor feel so o cos u know say we get 2 brand new generators- one for d east and d other for d west wey de add to the present generators. na d bills nor mor pple den for pay for sustain the light. ah gladi wey d weather don better.
|
So di Blackhall Road power-station dey wok properly now?
Di man dey try o. 
Me sef gladi for di good weather. Ah hope say e go last. 
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 10:47 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 468
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
|
yes e de wok now infact dem commission the black hall rd generator dem last friday. yes e de try becos without light plenti tin nor go go on
|

02-19-2008, 10:50 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
yes e de wok now infact dem commission the black hall rd generator dem last friday. yes e de try becos without light plenti tin nor go go on
|
E bin cam London recently. Somebody invite me but ah bin too busy. Ah see di programme yesterday na TV.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 11:04 AM
|
 |
Naija Ruler!
|
|
Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 18,820
Thanks: 3
Thanked 32 Times in 27 Posts
|
|
....Ok...Salonegal and Medeen..cut the crap  ...we know sey una no really understand each oda cause una pidgin nor make sense...una just dey *#* with the minds of the rest of us  .....
...as far as the match goes..well..the recent African torrential rain wey fall one time all over 75% of Africa don erode all the juju wey the likes of Ghana and Sierra Leone plant for the soccer field into the Atlantic..so..in short...notin dey happen...ON THE GREEN GRASS WE SHALL WIN!!
Pa
__________________
....Perception Is Everything....
Pa
|

02-19-2008, 11:14 AM
|
 |
Just me! :-)
|
|
Join Date: Jun 2004
Location: Secret place of the most
Posts: 10,228
My Mood:
Thanks: 24
Thanked 66 Times in 43 Posts
|
|
Medddennnn and Salomeghel!!! STOP!!!!!!!!!!!!!!!! LOL!

__________________
RIP Pastor Ify Irukwu ....
I'm giving God an Advance Praise!!!
|

02-19-2008, 11:27 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by paj
.... Ok...Salonegal and Medeen..cut the crap ...we know sey una no really understand each oda cause una pidgin nor make sense...una just dey *#* with the minds of the rest of us .....
...as far as the match goes..well..the recent African torrential rain wey fall one time all over 75% of Africa don erode all the juju wey the likes of Ghana and Sierra Leone plant for the soccer field into the Atlantic..so..in short...notin dey happen...ON THE GREEN GRASS WE SHALL WIN!!
Pa
|
lol!
@highlighted. Why don't you ask another Sierra Leonean to read our posts and confirm what we're saying?  
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 11:28 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Abike
Medddennnn and Salomeghel!!! STOP!!!!!!!!!!!!!!!! LOL!

|
Nice to know we can understand both Sierra Leone and Nigeria pidgin. 
Can you? 
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 11:40 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 468
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by paj
....Ok...Salonegal and Medeen..cut the crap  ...we know sey una no really understand each oda cause una pidgin nor make sense...una just dey *#* with the minds of the rest of us  .....
...as far as the match goes..well..the recent African torrential rain wey fall one time all over 75% of Africa don erode all the juju wey the likes of Ghana and Sierra Leone plant for the soccer field into the Atlantic..so..in short...notin dey happen...ON THE GREEN GRASS WE SHALL WIN!!
Pa
|
Paj wetin make u de make  face pan we dem saloneman dem? Me en me broda understand each other well well. Ok u will know when the time comes wetin de make juju spoil. 
|

02-19-2008, 11:42 AM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Paj wetin make u de make  face pan we dem saloneman dem? Me en me broda understand each other well well. Ok u will know when the time comes wetin de make juju spoil. 
|
You lef am. E fraid for bite $100 wit me. Him compin bite wit me en los $100. Na so so mort Paj dey make. 
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 11:50 AM
|
 |
Just me! :-)
|
|
Join Date: Jun 2004
Location: Secret place of the most
Posts: 10,228
My Mood:
Thanks: 24
Thanked 66 Times in 43 Posts
|
|
Yes! Write ANYTHING and I go interpret it for you....and dont act like no be NR teash you Naija pidgin......olorinla!
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
Nice to know we can understand both Sierra Leone and Nigeria pidgin. 
Can you? 
|
__________________
RIP Pastor Ify Irukwu ....
I'm giving God an Advance Praise!!!
|

02-19-2008, 11:50 AM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Aug 2006
Location: Sierra Leone
Posts: 468
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
You lef am. E fraid for bite $100 wit me. Him compin bite wit me en los $100. Na so so mort Paj dey make. 
|
Paj if u r not afraid make u bet with Meddeen. We go thrash una.
|

02-19-2008, 12:07 PM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Abike
Yes! Write ANYTHING and I go interpret it for you....and dont act like no be NR teash you Naija pidgin......olorinla!
|
I can see you love challenges. Well here's one for you. If you can translate this paragraph correctly, then your Salone passport will be waiting for you. I believe Salone gurl will be watching keenly for the result. 
Number wan wi born na pan bodi
Di game way wi play na botkidi
wi napy na pissis en Donnie
Foofoo pap or dem bit beni,
mi na borbor pain
When a kin lik mi guinea guinea
Mi
Akpari dae shine lek who rub orie
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 12:11 PM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,370
Thanks: 52
Thanked 34 Times in 29 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by saloneguurl
Paj if u r not afraid make u bet with Meddeen. We go thrash una.
|
He bin for bite wit me for di game against Ghana en e fraid. E don miss im chance don. 
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
|

02-19-2008, 12:30 PM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Jan 2004
Location: Sierra Leone
Posts: 1,205
Thanks: 2
Thanked 1 Time in 1 Post
|
|
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
I can see you love challenges. Well here's one for you. If you can translate this paragraph correctly, then your Salone passport will be waiting for you. I believe Salone gurl will be watching keenly for the result. 
Number wan wi born na pan bodi
Di game way wi play na botkidi
wi napy na pissis en Donnie
Foofoo pap or dem bit beni,
mi na borbor pain
When a kin lik mi guinea guinea
Mi
Akpari dae shine lek who rub orie
|
Meddeen lef o, den go dreb u comot nar dis website 
__________________
Life is just a mixture of sunshine with some rain
Love thy neighbour as thyself but choose your neighbourhood
|

02-19-2008, 12:31 PM
|
 |
Just me! :-)
|
|
Join Date: Jun 2004
Location: Secret place of the most
Posts: 10,228
My Mood:
Thanks: 24
Thanked 66 Times in 43 Posts
|
|
you dey crase? You went and copied that one from SierraLone Rules, come put am here? Even you sef no sabi im meaning...tok the one wey you and salomeghel dey talk, i go interpret that one...olorigbeske!
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
I can see you love challenges. Well here's one for you. If you can translate this paragraph correctly, then your Salone passport will be waiting for you. I believe Salone gurl will be watching keenly for the result. 
Number wan wi born na pan bodi
Di game way wi play na botkidi
wi napy na pissis en Donnie
Foofoo pap or dem bit beni,
mi na borbor pain
When a kin lik mi guinea guinea
Mi
Akpari dae shine lek who rub orie
|
__________________
RIP Pastor Ify Irukwu ....
I'm giving God an Advance Praise!!!
|
 |
|
| Thread Tools |
|
|
| Display Modes |
Linear Mode
|
Posting Rules
|
You may not post new threads
You may not post replies
You may not post attachments
You may not edit your posts
HTML code is Off
|
|
|
All times are GMT -4. The time now is 04:08 AM.
|