Quote:
Originally Posted by paj
..what pressure...U no read the stats..we have 6 shots on goal to una 5....it should be 2-1 Chelsea if no be sey Van Der Saar dey use juju... 
|
Maybe you ne see the stats when dem show am.
Complete passes Man u 120 Chelsea 60
Posesseion Man U 65% Chelsea 35
Chelse just score that goal by mistake, Van der sar's mistake.