Women, women, e don reach tyme wey una go stop to they blaime other women for una husbanding (ala Funker Akindele), abadoning una. Ah ah, wetin? This Lovely of a woman needs to realise that her alleged husband has moved on to greener pastures. Mercy get iron heart oh, for her to agree to marry this man wey come with this kind of bagages. Anyways na she sabi wetin good for her. As for Lovely, abeg to sitdown for somewhere. You no see since 2 years ago when Mercy begin announce her up coming wedding to her village prince in the media to begin dey make your yeye noise. Na when the date don reach na em you begin cry like monkey wey em mama abandon am. Anyways, whatever una problem be, make una solve am without involving us commentators, because we self go add our own jara and salt, wether e concern us or not. God Bless.
Oh and one more thing. If this man take heart live em wife and kids, wetin make Mercy think say em no go do the same thing to her?



LinkBack URL
About LinkBacks

Reply With Quote





hehehe kilode? ...........remember she's just another nollywood actress.not Genny...................
