| Reviews of Nigerian Movies Want to watch or buy Nigerian movies? Check out the reviews here written by consumers like you. No lies. Reviews will be moved in here by Moderators for easy accessibility. MOVIE TITLE must be obvious please. |
 |
|

12-14-2006, 05:33 PM
|
|
Na today!
|
|
Join Date: May 2005
Location: Malibu, CA
Posts: 1,819
Thanks: 12
Thanked 11 Times in 9 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Field Marshal
Forget de ting wey dem write for moto enta moto first! Dat na smal ting na? I go gii u 75 cent monies and Change ya Thick goggles to Photochrome Bifocals! Deal?  
|
I no sure oh, I no know if you don follow dis 19 (419) bois. E fit be wayo wey you dey try play me oh!
How I go find out oh!!!  ........................................
Let me consult my otumokpo, I will be back with the verdict. I dey come.
|

12-14-2006, 05:36 PM
|
 |
ABSOLUTE SUPREME RULER
|
|
Join Date: Apr 2006
Location: My Fortified Presidential Mansion
Posts: 8,244
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 19 Times in 15 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Candylecious

 Otumokpo no get eni biznez witi awa luv o! Na pio ifunaya dey wok hia o! Anoda ting be sey.....wayo no dey mai side na onle enjoyment and heavy duty ikwokirikwo!
__________________
I Am The Master Of All I Survey!
Avatar Comments Here
|

12-14-2006, 05:49 PM
|
|
Na today!
|
|
Join Date: May 2005
Location: Malibu, CA
Posts: 1,819
Thanks: 12
Thanked 11 Times in 9 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Field Marshal
 Otumokpo no get eni biznez witi awa luv o! Na pio ifunaya dey wok hia o! Anoda ting be sey.....wayo no dey mai side na onle enjoyment and heavy duty ikwokirikwo! 
|
But na so so Ifunanya everybori dey proclaim, but afta now, dem fit push u off a speeding train. And my otumokpo dey see the future oh hmm, no be the fake one, na the really one. Na im be the one wey recommend the exact type of goggles I go buy dey use telescope and microscope my love, and na true tok im tok that thing. I fit give you im address make you go consult with am.
Okwosa Nwamgborogwu
NO. 52 Ala mmuo Avenue
Behind Agbara lane.
in Oku mmuo Village.
Im even get GSM number, but I don forget. When you get there, you go meet im dancers  for gate, tell am sey I refer you.
So make I check with am see wetin im feel about our union. I go leturn (return) soon my luff
|

12-14-2006, 05:54 PM
|
 |
ABSOLUTE SUPREME RULER
|
|
Join Date: Apr 2006
Location: My Fortified Presidential Mansion
Posts: 8,244
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 19 Times in 15 Posts
|
|
I don consult awa ancestors and dem tel me sey u be de real ting o! Dem tok sey witi u all mai palava don end na so! 
Quote:
Originally Posted by Candylecious
But na so so Ifunanya everybori dey proclaim, but afta now, dem fit push u off a speeding train. And my otumokpo dey see the future oh hmm, no be the fake one, na the really one. Na im be the one wey recommend the exact type of goggles I go buy dey use telescope and microscope my love, and na true tok im tok that thing. I fit give you im address make you go consult with am.
Okwosa Nwamgborogwu
NO. 52 Ala mmuo Avenue
Behind Agbara lane.
in Oku mmuo Village.
Im even get GSM number, but I don forget. When you get there, you go meet im dancers  for gate, tell am sey I refer you.
So make I check with am see wetin im feel about our union. I go leturn (return) soon my luff 
|
__________________
I Am The Master Of All I Survey!
Avatar Comments Here
|

12-14-2006, 05:59 PM
|
|
Na today!
|
|
Join Date: May 2005
Location: Malibu, CA
Posts: 1,819
Thanks: 12
Thanked 11 Times in 9 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Field Marshal
I don consult awa ancestors and dem tel me sey u be de real ting o! Dem tok sey witi u all mai palava don end na so!  
|
My ruff  Obi m oh. The ancestors chop winch, how dey take know exactly wetin my otumokpo tell me sey we are meant to be, provided the money still dey flow.
Lets us start with celebrating your birthday in Jamaica. You know feel?
|

12-14-2006, 06:09 PM
|
 |
ABSOLUTE SUPREME RULER
|
|
Join Date: Apr 2006
Location: My Fortified Presidential Mansion
Posts: 8,244
My Mood:
Thanks: 14
Thanked 19 Times in 15 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Candylecious
My ruff  Obi m oh. The ancestors chop winch, how dey take know exactly wetin my otumokpo tell me sey we are meant to be, provided the money still dey flow.
Lets us start with celebrating your birthday in Jamaica. You know feel? 
|
 Mai prayas don com true! De candy go dey melt in mai.............instead of mai handi o! For Starters, wey go bigin by arriving in style at Montago bay Jamaica! From dia we go go skinny dipping in the deep blue sweet ocean waters at my beach restort for Jamaica! The money must flow for you!!!!
__________________
I Am The Master Of All I Survey!
Avatar Comments Here
|

12-14-2006, 06:23 PM
|
|
Na today!
|
|
Join Date: May 2005
Location: Malibu, CA
Posts: 1,819
Thanks: 12
Thanked 11 Times in 9 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Field Marshal
 Mai prayas don com true! De candy go dey melt in mai.............instead of mai handi o! For Starters, wey go bigin by arriving in style at Montago bay Jamaica! From dia we go go skinny dipping in the deep blue sweet ocean waters at my beach restort for Jamaica! The money must flow for you!!!! 
|
Na u I know oh! Na u I know. You are the sugar in my tea and the apple in my chocolate dip. We go paint Jamaica different colors , chai chai chai, this awa plan sweet like honey o!!  rove is sweet o!!
Last edited by Candylecious; 12-14-2006 at 06:33 PM.
|

12-14-2006, 07:31 PM
|
 |
Femi Brainard's Wife
|
|
Join Date: Dec 2003
Location: Queen B's Jungle
Posts: 257
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
|
|
|
Madam Dearest
Osunwo Eda
Ija Okan
Diamond Ring
and any movie featuring Femi Brainard
__________________
TO BE ANYTHING IN FUTURE, LEARN HOW TO DEAL WITH FAILURES.
IT'S NICE TO WATCH NIGERIAN MOVIES.
|

12-14-2006, 07:48 PM
|
 |
Humanitarian
|
|
Join Date: Mar 2005
Location: England
Posts: 16,836
Thanks: 76
Thanked 48 Times in 41 Posts
|
|
Diamond Ring (I've lost count of how many times I've watched this movie)
Keeping Faith
My Love
Critical Decision
King Of The Jungle
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|

12-14-2006, 08:24 PM
|
 |
Fada b4 Fada!
|
|
Join Date: Mar 2003
Location: Irvington, NJ
Posts: 14,381
Thanks: 68
Thanked 169 Times in 98 Posts
|
|
|
FM, carry your brood comot dis thread now now. Dem take diversion do you? Woman wrapper!
|

12-14-2006, 08:26 PM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Sep 2003
Location: USA
Posts: 4,351
My Mood:
Thanks: 5
Thanked 11 Times in 10 Posts
|
|
|
Oga
Diamond Ring
The Wrong Woman
Ti Oluwa Nile
Violated
__________________
EVERYBODY SHOULD GIVE ENCOURAGEMENT...ENCOURAGEMENT IS OXYGEN FOR THE SOUL.
|

12-14-2006, 08:26 PM
|
|
Master Group
|
|
Join Date: May 2004
Location: America
Posts: 347
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
|
|
|
Onye eze
My desire
Okwu n'uka
Blood sisters
Gaurdian Angel
__________________
There are two meanings in the word cursed: cure and curse chose which on u like :stretch
Check out my myspace and leave a comment tell me how you like it:
http://www.myspace.com/Naijarules
|

12-14-2006, 08:27 PM
|
 |
Master Group
|
|
Join Date: Sep 2003
Location: USA
Posts: 4,351
My Mood:
Thanks: 5
Thanked 11 Times in 10 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Sola
FM, carry your brood comot dis thread now now. Dem take diversion do you? Woman wrapper!
|
I was beginning to wonder about that too...hmmm
__________________
EVERYBODY SHOULD GIVE ENCOURAGEMENT...ENCOURAGEMENT IS OXYGEN FOR THE SOUL.
|

12-14-2006, 08:32 PM
|
 |
I no get ya time!!
|
|
Join Date: Jun 2005
Location: Ghana
Posts: 10,685
My Mood:
Thanks: 37
Thanked 78 Times in 64 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Sola
FM, carry your brood comot dis thread now now. Dem take diversion do you? Woman wrapper!
|
Help me tell am oh!
|

12-14-2006, 09:12 PM
|
|
Na today!
|
|
Join Date: May 2005
Location: Malibu, CA
Posts: 1,819
Thanks: 12
Thanked 11 Times in 9 Posts
|
|
FM no mind dem. @ Sola, Kikis and Pretty Girl, una jus dey jealous our rove.  FM is my heart.
|
 |
|
| Thread Tools |
|
|
| Display Modes |
Linear Mode
|
Posting Rules
|
You may not post new threads
You may not post replies
You may not post attachments
You may not edit your posts
HTML code is Off
|
|
|
All times are GMT -4. The time now is 07:54 AM.
|