wentin de happened dey happend to Nollywood nor bros and sis?see ehh for me i think sey every actor infact any body wey in get sotin to do with film making for 9ger here ehh,make in go find one baba lawo or one pastor confess in sin for them, because time don reach dem go di go down one by one.wetin i ask me be sey, na why them all di die na for car accident,or why be sey all of them must get sotin to do with car?for me ehh na dat cult wey dem don associate dem selves for, na in dey worry dem now so, every body get to pay dues, Jim Iyke i beg you, i kno sey u no dey like dat, bros i beg run go church for prayers, i dont wanna lose you now.and others, wuna go pray hard, infact make wuna fast for fourthy days and nights.....



LinkBack URL
About LinkBacks

Reply With Quote
What do we expect? Civilians are dying everyday by the dozen for no just cause!!!
