my sister the thing tire me or, i just no undertand all this cap thing wey dey go on there. I thik sey cool no dey again, abi AC dey blow them for inside na make them where cap liek no man bussiness.
This site uses cookies to help personalise content, tailor your experience and to keep you logged in if you register.
By continuing to use this site, you are consenting to our use of cookies.