Maazi Village-Boi!!!
Bodi dey inside cloth o...:D Yu nko ? Hope the holiday season was a swell one for you...wetin yu chop remain for me sef ? :D
A very Merry and miraculously, meritoriously, meritocratic new year to you too o...Na all dis ya Naijarules sistas wey dey my harem...dem detain me say, mek I no bring anoda addition for mai harem o...dem no wan shia mai traditional african loffingitis o...:(