I just can't stop
I just got home now and met my neighbour (Emmaclins) crying like a baby, then we got talking.
Me: Emma wetin happen now...who die nau???
Emma: Bros na Amaka o
Me: Chizoooooosu!!! *** amaka don die????
Emma: My brother had it bn she even die sef Ino go cry...dis girl has finished me ooo
Me: Oya please calm down and tell me what happened.
Emma: Can u imagine Amaka dat av bn paying her school fees up to her final year now use "idiot" to save my name in her phone....
Me: Mshhhhhhhhhhh na d idiot dey pain u??? Even makin u cry? U get time my broda...
Emma: Bros no be d idiot dey pain me, d tin is dat my own idiot is idiot number 18
Me: Hmmm my broda manage d idiot nau, afterall my own girl dat I want to marry use Evangelist David to save my name in her phone...
Emma (laughing now): Na waoo at least dat one is even beta...
Me: Shut up! Wen I scrolled d phone further I saw 3 other evangelists (Ibe,Timothy and Jacob), then 2 pastors(Mike and Anthony), and den 4 Apostles (Chidi, Samuel, Mike and Greg), den 2 Rev (Chika and Ifeanyi) and then one bishop Francis....
Emma: Hahahahahahaha may be dat bishop is d general overseer of her heart and u be ordinary branch pastor!!!