Naija Rules! has been around since 2003, providing a hangout for the fans of Nigerian and African movies. Our members were in the forefront of the spread of movies from Africa to the world.
lady pompom wetin u kon dey tok, the guy be celebrity naw and to top it all of, e be ma current lufer, wif all of u peeps all against the relationship wey dey btw chet and I, e too old for moi, I no fi fight for him, I don gif up, u dey disappointed wif me, na him come make me cling to dis correct young fine boy.
Yeparipa, see en bodi only sef, chei, e too much, dis guy be correct obelomo(sauce kid)
He got da hottest body for shizzle, me waz just hopin say I go see all en sexy body for da f
This site uses cookies to help personalise content, tailor your experience and to keep you logged in if you register.
By continuing to use this site, you are consenting to our use of cookies.